Connect with us

Lyrics

Lil Kesh Ft Chike – Too Sweet Lyrics

Young and Getting It (YAGI) founder, Lil Kesh has dropped a brand new song called, “Too Sweet” where he features Chike. Enjoy the Lyrics below

You the apple of my eyes
Witchie Witchie in my life
Only me and you walai
We go jolly till we die
Ele Eledumare

Your love is sure for me
Have you poison me baby
Cos them dey tellie me something
I tell them wetin concern them
Oya tellie omoge
Dem dey telling me behave
I’m ready to commit

Ayawa lele ah
Ayawa lele
Aya Ayawa lele
Aya Aya lele
Emi omoba lele
Ayawa lele
Aya Ayawa lele
Aya Aya lele ( she to sweet e marama
Emi omoba lele

My woman
If I get a million dollar
Nor go dull am
I go carry am bet on ypu
Bet on you
Shey na my money abeg
I got my game on cheque
Oya see my car
Come take
Me I ready for whatever

She don turn me to zombie
Zombie for her body

She don turn me to zombie
Zombie for her body

I got you for life
I dey for your side

I got you for life
I dey for your side
This is too sweet

Aya wa lele
Aya Ayawa lele
Aya Aya lele
Emi omoba lele
Ayawa lele
Aya Ayawa lele (she too sweet e marama)
Aya Aya lele
Emi omoba lele

Aunty dey eye me
Reach make she dey beside me
As I dey for u
Make you dey for me too
I put my life in
Nor go dey wine me
Wetin I do u
Wen dey won make you dey do me
I tell the other girls make dem go go
Tell me what else you want me to
I go carry you for head yoyo
I go dey post your picture make dem know
Be like say Maserati go fit you
I nor go mind to do Uber for you
I go drive you anywhere you go
Oya call your daddy make he know

Ayawa lele
Aya ayawa lele
Aya Aya lele
Emi omoba lele
Ayawa lele
Aya Ayawa lele
Aya Aya lele ( she too sweet e marama )
Emi omoba lele

Is it the thing you do
Is it the thing you do
Is it the thing you do