Connect with us

Lyrics

Lil Frosh – Study Me Lyrics

Popular Nigerian street afro hip-hop rapper, Sanni Goriola, professionally known as Lil Frosh has released a new Song titled “Study Me’. This song is one of the songs in his latest album “Beyond Infinity”. Enjoy the Lyrics below

Frosh
Awunba
(Niphkeys, Niphkeys)
Believe me when I say “I dey on DND” oh
Allow me enjoy my privacy
Believe me when I say-say “I dey on DND” oh
Allow me enjoy my privacy (allow me enjoy my privacy)
Everythin’ wey I get (l’oma ri)
Anythin’ wey I worth (l’oma soh)
Dem want to know am oh
Anythin’ wey I post (l’oma ri oh)
Everythin’ wey I wear (l’oma soh)
Dem want to rock am oh
If you study me peren, you no go graduate (o ma w’ese)
You no go graduate (o ni ri’shee)
You no be my mate (rara, rara)
If you study me peren, you no go graduate (o ma w’ese)
You no go graduate (o ni ri’shee)
You no be my mate (rara, rara)
Nobody holy pass oh
Even if I do you bad, me, I no mean am oh
‘Cause nobody’s perfect
Only God is perfect
Nobody wan go hell
Heaven l’afe lo, o jare (o jare)
If I do you wrong or I do you right
No matter wetin you hear
Biko, accept my apology
Everythin’ wey I get (l’oma ri)
Anythin’ wey I worth (l’oma soh)
Dem want to know am oh
Anythin’ wey I post (l’oma ri oh)
Everythin’ wey I wear (l’oma soh)
Dem want to rock am oh
If you study me peren, you no go graduate (o ma w’ese)
You no go graduate
You no be my mate (rara, rara)
If you study me peren, you no go graduate (o ma w’ese)
You no go graduate (o ni ri’shee)
You no be my mate (rara, rara)
Believe me when I say “I dey on DND” oh
Allow me enjoy my privacy
Awunba
(Spyritmyx)