Connect with us

Lyrics

Fikky Baddman ft Mr Eazi – Collaba Woman Lyrics

Famous Music artist and song writer fikky baddman has released an amazing new song titled ‘Collaba Woman’. In this his new song he featured sensational artist Mr Eazi.nCollaba Woman”, is a follow-up to fikky baddman’s recently dropped song titled “Mamee“
Enjoy the Lyrics below

Yeah Yeah
oh no oh no
I’ve been down to Soweto
Down to Toronto
But dem never see nobody so bad
Cresendo
What a bush mango
And I really want to pluck it like that
I’ve been na danger
Let me knock you on your b**ty like a stranger
Open up
Pass me the ginger
So I fit jump on your bo*ty like a ninja(ninja)

Collaba Woman wants to collect oh
What is the way way
Yoruba demon nor dey select oh
Cause say we dey dey

Abeg na wait wait
Nothing wen your bo*ty modulate late
Carry all my body circulate
Girl I’m coming late
Tell me if you really want the gate gate

Abeg na wait wait
Nothing wen your bo*ty modulate late
Carry all my body circulate
Girl me I nor go mind your rate
Tell me if you really want the gate gate

Collaba Woman wants to collect oh
What is the way way
Yoruba demon nor dey select oh
Cause say we dey dey