Lyrics
Burna Boy – Whiskey Lyrics
Enjoy the Lyrics below
Port Harcourt residents they are not breathing fresh air
My pipo
Make ona dey see am
Say portharcourt residents nor dey breath fresh air
So when u wake up in the morning u
Cough you go cough out black soot
If u see the way the cars dem dey black everywhere
I fall too easy
And I poured the whiskey
But Nor be disability
Nor be disability
I fall too easy
And I poured the whiskey
Nor be disability
Nor be disability
Some pipo bind and cast
Some of them pray and fast
I see say Pastor don dey fat
Shey na the thing When God command
Bcos of oil and gas
My city so dark
Pollution make the earth dark
Everyman have to stay on guard
I fall too easy
And I poured the whiskey
Nor be disability
Nor be disability
I fall too easy
And I poured the whiskey
Nor be disability
Nor be disability
Pipo dey wen dey sleep for dem house dey get no work
Some dey work for the other side of town dem dey hold up
Some dey pray make the traffic make dem hail you make you show love
When e reach to dey go back home
You go go club
I no say e nor easy my brother but u dey take am easy
As long you’re breathing my brother
As long u nor sink inside the water
I fall too easy
And I poured the whiskey
Nor be disability
Nor be disability
I fall too easy
And I poured the whiskey
Nor be disability
Nor be disability
Nor be disability
Pipo dey wen dey pray for the rain
But e nor fall
When e fall for another man place
And e nor stop
E be like swimming for e house
Cos e don flood
All the thing e get for e house many don loss
Award winning Nigerian Artist, Burna Boy has released an amazing new song titled ‘Whiskey ‘. This song is one of the songs in his latest album titled Love, Damini.
